NEW SINGLES ALERT???? FAKE LOVE BY POKERFACE

Wetin sweet na money kill am...POKERFACE  aka IZEE don comot wit anoda better slow jam to rock

una body no be

say na RAGGAE or RAGGA this one na heleba... him call am FAKE LOVE..  if u sabi sontin waka kai

kai naa

go hear am for audio mac asap the link de below this post shikenah  


Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

New Jam Alert from Pokerface Titled FALL HAND!