NEW SINGLES ALERT???? FAKE LOVE BY POKERFACE
Wetin sweet na money kill am...POKERFACE aka IZEE don comot wit anoda better slow jam to rock
una body no be
say na RAGGAE or RAGGA this one na heleba... him call am FAKE LOVE.. if u sabi sontin waka kai
kai naa
go hear am for audio mac asap the link de below this post shikenah

Cool music
ReplyDelete